Thursday 27 March 2014

Policemen Struggle To Pose With Davido And Brother

 
Hmmm.. Abeg wetin dey shele for here.. seeh dis policemen dey run pose with Davido and ihm Bro ni?
Mein! ih no easy to be OMO BABA OLOWO o.. Oya na Strike de Pose..

No comments:

Post a Comment